LYRIC

[Intro] Bado
It's Young John The Wicked Producer

[Verse 1] Na you dey cheat, na me dey beg
Make una check am o nwanne
Shebi na me dey find sisi yellow
No be say them no dey rush me
Shebi na your love me I dey consider o
Na because of you I dey mello

[Pre-Chorus] Ashawo come be your hobby
Hobby hobby
Oya wait
Before I killy person o, arrest me
Olosho come be your hobby
Hobby hobby
Oya wait
Before I killy person o, arrest me

[Chorus] You come dey
Fuck you over
Fvck you this one
Fuck you that one
Fvck you aro o
Fuck you Akon
Fvck you Pedro
Fuck you Tekno
Fvck you Aboki
Fuck you Sheyman
Fvck you Wizzy
Fuck you Don Baba J
Fvck you Jago
Fuck you Aremu
Fvck You Mr Mulla
Fuck you o

[Verse 2] Slay mama no be bind Sisi Yellow

No Be Say Them No De Rush Me
Shebi Na Your Love Me I The Consider
Na Because Of You I dey Mellow

[Chorus] Why Ashewo kan be your hobby [hobby, hobby] Oya wait, before i kill person oo (Arrest me)
Why Olosho kan be your hobby [hobby, hobby] Oya wait, before i kill person oo (Arrest me)

Dem kan dey fvck you, Koba [fvck you] This one [fvck you], that one [fvck you] Aro [fvck you] Pedro [fvck you] Tekno [fvck you] Davolee [fvck you] Sheyman [fvck you] Wizzy [fvck you] Don Baba J [fvck you] Jago [fvck you] Aremu [fvck you] Mr Mula [fvck you] oo

[Verse 2] Slay mama no be good girl
One Man One woman bu for your matter i be number 11
Mesef i too like bad girls, good for me baby, bad for the boys
Shebi na me dey find yellow sisi

[Chorus] Ashewo kan be your hobby [hobby, hobby] Oya wait, before i kill person oo (Arrest me)
Why Olosho kan be your hobby [hobby, hobby] Oya wait, before i kill person oo (Arrest me)

Dem kan dey fvck you, Koba [fvck you] This one [fvck you], that one [fvck you] Aro [fvck you] Pedro [fvck you] Tekno [fvck you] Davolee [fvck you] Sheyman [fvck you] Wizzy [fvck you] Don Baba J [fvck you] Jago [fvck you] Aremu [fvck you] Mr Mula [fvck you] oo

Added by

Admin

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

ADVERTISEMENT