LYRIC

[Intro] Yeah
My nigga…die for nothing
My nigga…die for nothing
My nigga…die for nothing
……..
Oluwaburna o (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)

[Verse 1] This one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey da pada
Dada cover my face
Calling me Lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn (Ad libs)

[Chorus] My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing

[Verse 2] Make you know say
Anything wey you do
Dem must commentate (I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way (I can't come and kill myself)
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

[Pre-Chorus] But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up

[Chorus] My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing

[Verse 3] Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4 shows I'm juggling
Flow like the ocean
My boat I'm paddling
Shout out Shina Peller
That's my bro; my family
Frozen chains
When it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be Head of state

[Pre-Chorus] But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up

[Chorus] My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing

[Outro] Oluwaburna o
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)

Added by

Admin

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

ADVERTISEMENT