LYRIC

[Intro] yeah.. It's Komzee baby
You already know **It's Celestino The beat wizard**

[Hook] She tell me say she no go wan go
Say the boy show her love that is sweet like a mango
I no be Jackie Chan, I no be Jet Li, Same time I no be Rambo
But I will fight for your love like me I be commando

Yeeh

[Chorus]She say she love my pee
She wants to do something
Oh baby what is thisss yeehhh, Gbetiti
She say she feeling my pee
She wants to do these things
Oh baby Gbetiti, Oh baby Gbetiti… Yeehh

[Verse1]Step into the building no be play play ye-eah
So Mr. Dj put the music on a replay ye-eah (ye I ye)
Awon temi ti fall in, Gbogbo wan fe jaye ye-eah
So we go party from Monday to Sunday na na (yehh)

[Bridge]African woman, Omo bebedi ooo (bebedi ooo)
Boshen fimi Shere Omo you carry ooo (you carry ooo)
Now would you like to take a ride in my Bugatti ooo(bugatti ooo)
Shoma tele mi lo, ka lo m'hennessy ooo (m'hennessy ooo) yeehh

[Hook] She tell me say she no go wan go
Say the boy show her love that is sweet like a mango (yeehh)

[Chorus]She say she love my pee
She wants to do something
Oh baby what is thisss yeehhh, Gbetiti
She say she feeling my pee
She wants to do these things
Oh baby Gbetiti, Oh baby Gbetiti… Yeehh

[Verse2]Angelinaaa, would you come see my mama
For one corner, I will do you patapaa
So make we go baby girl, oya malo ma n gakpa
Straight to my yard, follow me make I knack you the banger

*****************************************************************

So if you say you love me so, My love for you I no go carry go
So I just wanna let you know, I'm givin you my heart no letting go

[Bridge]African woman, Omo bebedi ooo (bebedi ooo)
Boshen fimi Shere Omo you carry ooo (you carry ooo)
Now would you like to take a ride in my Bugatti ooo(bugatti ooo)
Shoma tele mi lo, ka lo m'hennessy ooo (m'hennessy ooo) yeehh

[Chorus]She say she love my pee
She wants to do something
Oh baby what is thisss yeehhh, Gbetiti
She say she feeling my pee
She wants to do these things
Oh baby Gbetiti, Oh baby Gbetiti… Yeehh

[Hook] She tell me say she no go wan go
Say the boy show her love that is sweet like a mango
I no be Jackie Chan, I no be Jet Li, Same time I no be Rambo
But I will fight for your love like me be commando

[Outro] **Poga on the mix**

**It's Konvex Entertainment** yeah
**Komzee** Yeeh

*It's Celestino The Beat Wizard **

Added by

Admin

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

ADVERTISEMENT